12:08pm PDT - July 10th, 2021

Una wey dey Cry cause dem no mention Wonder Woman...e b like sey kraze dey drag Sokoto with Una. Pesin wey cheetah dey beat inside WW 1984 like thief wey steal Maggi for Oshodi ,just because sey dem won depict sey cheetah strong...dem forget sey dem sey na fight dey fuel am. https://t.co/f5SkczXoTP

0 retweets   0 likes  - Ziyyādah (@Ziyyadah)