5:56am PST - December 22nd, 2020

Na only when Davido jump on a remix e dey choke them! Lol. Na your song? If na the original u like, forget the remix nah! Wetin this man do una self? From Naija to UK, na so so hate - & e still dey rise! Give up for OBO matter nah, no be him dey block your fave hits. https://t.co/wwww8TbXi7

1 retweets   0 likes  - Jim #EmailCopywriter (@JimohRapport)