11:36am PST - December 15th, 2022

Send only who send you, no waste time on pple wey no dey give u face. No be say cos dem no give you face you go come dey hate on dem o! Just focus on the ones that reciprocate ur love.

0 retweets   0 likes  - LOVE (@iamloveonly)