9:10am PDT - April 19th, 2022

I hate it when u want to make mama happy by sending her money she go say biko carry that money send to una last born aah that one wey don get girl friend make he carry the money go give him girl friend mother’s with their male last born sef

0 retweets   0 likes  - Somsom (@Somsom89715076)