12:38pm PDT - March 27th, 2022

I hate make babes wey no fine con still get wahala Her face even looks like a man's own Dem give u compliment u still dey overanalyse Na why I say make una make una compliment short If he had said you look good and kept it moving,the idiot won't screenshot

1 retweets   1 likes  - (@imseyii)