6:25am PDT - March 22nd, 2022

RT @effizzzyy: Person wey dey build in silence don kick bucket,family no know where him keep wetin him dey build

0 retweets   369 likes  - j. e. n. n. i. f. e. r (@Itsfoxy_jenny)