1:39am PST - December 25th, 2021

Go school go school, you go dey press tools And na the parameters you wan dey too See even your papa no fit save you For all the calamity wey him pikin don do Men, all the niggas don dey find you Because that nigga wey you peff Oh boy e don puff ~Goya Menor & Nektunez

0 retweets   0 likes  - Edirin I CYBER (@Edirined)